This life easy sha. You see guys wey dey hustle like madman, dem no fit even see money. But you see the lazy boy? Him dey live life good. Na so we understand say "Clear Road Men Dey (Money Na Water)". Even if na https://9jamix.com.ng/songs/mendey.html