This life rough sha. You see guys wey dey hustle like demons, dem no fit even notice money. But you see the smooth operator? Him dey live life well. Na so we hear say "Clear Road Men Dey (Money Na Water)". Since na https://9jamix.com.ng/songs/mendey.html